album cover
Away
3
Music
Away was released on January 1, 2025 by Agege Vyperz Music as a part of the album Away - Single
album cover
Release DateJanuary 1, 2025
LabelAgege Vyperz Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zanzan Alhaji
Zanzan Alhaji
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Zanzan Alhaji
Zanzan Alhaji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zanzan Alhaji
Zanzan Alhaji
Producer
Jahlead Beatz
Jahlead Beatz
Mastering Engineer

Lyrics

Mr Agege of Lagos
Alhaji
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I'm winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I'm winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Yea it started from early trenches
Young **** they've been killing my dreams
Stay focus I know what I see
Mama tell me say my boy e go be
Steady hustle no dulling
Many sleepless night this matter ain't funny
We gotta make this money
Shout out to my G's wey really stand for me
Wobi mon se gbona
Gbona feli
Go ask your sister who be Zanzan Alhaji
She no fit talk she no see me for TV
Shut down shows from country to country
If na juju e for don cast
Na only baba God dey my back
My phone been ringing
Na only money make me dey gara
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I'm winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I'm winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Godiya ga ubangiji Allah
Rabul makhaliki
Wasu sunche nadena waka
Nikam itapa zanayi
Dan nayi abun da basa so
Sunche wai banaji
Ga wasu chan sunami kirari
Yaron zamani
This year e go better (amen)
2 sure odds e go enter (amen)
Lambo yen ma wole (amen)
That yarinya go be your mata (amen)
Ile yen we go build ham (amen)
Maga yen ma sanwo (amen)
BTC, Id.me, Wire check omo we go chop ham oo (amen)
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I'm winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
(Far away)
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
(Jubilate)
Cs I'm winning from one till forever eh
(Forever eh)
No time always me and my people
We go dey celebrate
Written by: Zanzan Alhaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...