album cover
Journey
album cover
Journey was released on May 28, 2023 by Hulivo as a part of the album Journey - Single
ReleasedMay 28, 2023
LabelHulivo
LanguageEnglish
BPM76
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Hardwork we go pe n'bẹ
Ayo, Ayo, Ayo Maff gan-an gan-an
[Verse 1]
As a small boy from the ghetto
O le to stand on my ten toes
So I say God abeg o
Bukata dey my neck o
Para dey my body
Ti o m ba ṣowo ma fi lọ mi
So Holy Father, I've been going harder
What's the matter, where's my raba?
It's 12'o clock, I never chop mama don dey poor
Things wey don sup, my ear wey don block ma farawe eeyan kan
But those that have past, so normal ṣa to conquer sapa
So, no dey cap me long, iwo kọ lo bi mi lọmọ
But o tun wa lucky gan-an, I don't wanna do you wrong
Better no play me rough, cuz e go pain me gan-an
[Verse 2]
Ore Oluwa laye mi ko lẹgbẹ
Owo ọwọ mi o le tan my beloveth
E be lucky abeg make you tell them
If na by hardwork we go pẹ n'bẹ
Written by: AYORINDE AYODELE MAFOLUKU, Abubakar Abdulmutolib Ottan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...