album cover
Mon'ami
album cover
Mon'ami was released on April 10, 2026 by Winnerman Universe as a part of the album Winnerman’s Universe - EP
April 10, 2026
LabelWinnerman Universe
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Egar
Egar fire denzel
Pota
Winnerman
Chii
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Oya whine for me oh
Twist and bend for me oh
Ko si alakori oh
No go do me corny o
Call me Pelumi Akanbi
Tosejue baby mi shakur si
Spending Money be my sarcasm
Dorime for you and your cousin, your cousin
Sugar, body like ah mentos
Fever, pour me casamigos
Ring ya, cell you when I need you
Girl I go, give you belle o
Girl I go, give you belle o
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Sugar, body like ah mentos
Fever, pour me casamigos
Ring ya, cell you when I need you
Girl I go, give you belle o
Girl I go, give you belle o
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Mon' ami
Melanin
Body like gelatine
E dey raise my dopamine
Written by: Ehigie Ikeakhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...