album cover
Intro
album cover
Intro was released on June 26, 2021 by 10384917 Records DK as a part of the album First Note - EP
June 26, 2021
Label10384917 Records DK
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ye
Ye fi the rhythm
Ye eeeh eeh eeh
Uu yeh ye e
Shabi dem talk say dem get craze
Omo Lungu na me birth place
Inside there me get bed space
Water can't cool all me fire
Gbona feli feli omo ye me dey para ye ye
And my other boys dem Dey dara
Dem smoke one tie one tell me who's badder
Ye, whuuu ye ye yeah
Tell me what's causing the hold up here
If na the talent, we get Opor here
And my sound is gona fuck up the hold up here
Grammy my brain be reasoning
And all the beat wey me voice me be killing it
I want dem jam my song
On repeat non stop
For the radio, for the tv even for the bus stop
Una gat hear my song
Una gat feel this boy
Oma gbomi, oma gbomi da da
Turn up the speaker ko gbo da da
Ko gbo da da
Hmmm ko gbo da da ah ahh
PRAYER
Written by: tobi kunle adegbite
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...