album cover
New level
Afro-Beat
New level was released on September 23, 2025 by 10330389 Records DK as a part of the album New level - Single
album cover
Release DateSeptember 23, 2025
Label10330389 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pector
Pector
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ajibola Adebayo Adepoju
Ajibola Adebayo Adepoju
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
A-MANI Music
A-MANI Music
Producer

Lyrics

AMANI bragamos ……
On a new level no snitching….
On a new level no snitching
Many many guys in my hood
Only me love me,
I no fit tell you Wetin my eyes don see….
On a new level no snitching
Act like you are dead
Make we see who go cry for you …
Many hate how I still dey move
But still on still I dey on my cruise
Act like you are dead, make we see who go cry for you
Many hate how I still dey move, still on still I dey on my cruise
Pector !
I dey work ahead
Work overnight and I face my fears
Hate no dey new so I no dey fear, many **** wey don die for here…
Hmmmm
I dey bomb I swear work overnight and I lose my fear
Take cannabis and I lose myself, omoh I too bad why I dey for here ?
Hmmm
I dey pray for grace
Many **** don dey pray for death unto say money no dey commeth
Sha dey work omo iyami just dey pray e go soon commeth
Just dey work ahead, pray for your grace e go soon commeth
No dey pass your boundry just dey baff ahead
Everything go set,omo iyami set
Just dey bomb ahead
Many many guys in my hood !
Only me love me,
I no fit tell you Wetin my eyes don see….
On a new level no snitching
Act like you are dead
Make we see who go cry for you …
Many hate how I still dey move
But still on still I dey on my cruise
Act like you are dead
Make we see who go cry for you
Many hate how I still dey move But still in still I dey on my cruise
Pector,
Jaiye kaku bi oba shitta
Jaye olola bi Ola moore sha
Tiba to wole ni titi won man juba
Shalla sawon temi ninu street sha
Teba tiri pector kema kimi
Oosha ni pector worship it
Nobody fit to hate ninu titi, owo loshegboro shama jimi
Many many guys in my hood
Only me love me,
I no fit tell you Wetin my eyes don see….
On a new level no snitching
Act like you are dead !
Make we see who go cry for you …
Many hate how I still dey move
But still on still I dey on my cruise
Act like you are dead, make we see who go cry for you
Many hate how I still dey move, still on still I dey on my cruise
Act like you are dead ……….
Written by: Ajibola Adebayo Adepoju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...