album cover
Mistake
19,455
Afrobeats
Mistake was released on October 11, 2025 by Berri-Tiga Under Exclusive License To ONErpm as a part of the album Mistake - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:25 - 00:30
Mistake was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:15
00:25
00:55
01:00
01:10
01:35
01:45
01:55
02:55
00:00
03:09

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Berri-Tiga
Berri-Tiga
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Agada Blessed Obotu
Agada Blessed Obotu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TheBoyJamal
TheBoyJamal
Producer
signal
signal
Producer

Lyrics

[Verse 1]
This is one of my mistakes
Loving you na mistake
This girl omo you too craze
Ahhhnnn
Uhh, I dey beg you in God's name
I no dey do again
I wan dey go ajeh
Abeg ohhh, yehhh
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
[Verse 2]
Cause, I don learn my mistakes
Ahh, nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
Cause, I don learn my mistakes
Nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
[Verse 3]
Girly never contented
E be like she wan see me wreck
Fine skin girl wey yellow
But nothing dey inside her head oo
I no come this life cuz of you
I get girls wey dey for queue
You no fit come dey whine me, I no be Jew
I no dey do
I buckle my shoes and japa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
You stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
For yawa
[Chorus]
Japa japa
Me I wan japa
U stress me small
I go japa
You bill me small
I go japa
I no get no time
[Verse 4]
Cause, I don learn my mistakes
Ahh, nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
I don learn my mistakes
Nothing I gain
Ahh, naso I gbess
Make dem no put me to shame
[Refrain]
I don learn ooo
I don learn ooo
I don learn oo
I don learn ooooooo no no
I don learn ooo
[Outro]
Aahhhh
I go love ooo
Ahh, ye
Don’t get it twisted
Love is sweet
Love is not sweet when money no dey
Hmm hmm
Dey play
Signal
Written by: Agada Blessed Obotu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...