album cover
Not Again
album cover
Not Again was released on October 1, 2025 by Jaguardeyhereso as a part of the album Real Naija Boy - EP
October 1, 2025
LabelJaguardeyhereso
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Dem Don start again
Dis guys them done come again
Me l say not again
Dis girls them want thief my cake
Dem Don start again
Dis guys them done come again
Them want thief my cake me l say not again
Tell me what is happening I say
Tell me what is suping
Tell me what is happening
My brother tell me what is suping
I carry ashowo
Dis one name nor be caro
Me way I done take klaro
Me l say oya bab make we roll
Kilo kilo kilometers
Me l nor dey check my speedometer
Kilo kilo kilometers
Me l nor dey check my speedometer
Kpokpo waiting dey sup oh
Me l nor dey on drugs oh
Me l getti God oh
Me l tell them nothing dey sup oh
Written by: Iguodeyala Monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...