album cover
SAIDA
205
Afro-Beat
SAIDA was released on September 19, 2025 by 7616597 Records DK as a part of the album SAIDA - Single
album cover
Release DateSeptember 19, 2025
Label7616597 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM102

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
B.M.T
B.M.T
Sampled Artist
COMPOSITION & LYRICS
Tobiloba Timileyin Ibukun
Tobiloba Timileyin Ibukun
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
YQmix
YQmix
Producer

Lyrics

E yaa yaa
Call me BMTB yea yea
Bad man Timmy bless
She tell me
Kinni kinni oginni
Love no fit buy house for Lekki
If I say I love Shoma sho ke si mi
Love no fit put food on my table yeh
Sandra, tell me why you won leave me so
I dey hustle, chasing dreams on the low
Love no dey fill your plate
You dey run go Alhaji gate
You turn your mentor to Saida Saida
Kon to ba e wi oti fariga oti fariga
Now your body trend all over inter all over inter
Small pikin wey dey form big spender spender
Chop life finish you dey find lender
Clout chasing just to feel like agenda
Forget your roots now you lost your center
Baby you're nothing but a bastard
She won go to Yenke nah
And she no getti raba
She dey date Banky
Now she won date Fola
Package life dey shake nah
E no get cover
Every weekend
New man on her sofa
She won go to Yenke nah
And she no getti raba
She dey date Banky
Now she won date Fola
Package life dey shake nah
E no get cover
Every weekend
New man on her sofa
Eribi she want come to bad man
I no get her time pleading for my attention
She dey for my domot you better run go meet Alhaji
Bi won shey n te wo lo shen te bo
Eyan Messi Baba Tiago hun hun
Ti omo ope dey find money
I no get time for konji
All I'm chasing is money oh
She turn her mentor to Saida
Won fe fi oju mi ri shege
Me wey don japa tay tay
I don run go meet geh geh
She turn her mentor to Saida
Won fe fi oju mi ri shege
Me wey don japa tay tay
I don run go meet geh geh
She won go to Yenke nah
And she no getti raba
She dey date Banky
Now she won date Fola
Package life dey shake nah
E no get cover
Every weekend
New man on her sofa
She won go to Yenke nah
And she no getti raba
She dey date Banky
Now she won date Fola
Package life dey shake nah
E no get cover
Every weekend
New man on her sofa
E yaa yaa
BMTB
Bad man Timmy bless
Saida Saida
Written by: Tobiloba Timileyin Ibukun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...