album cover
Rhinoduction
14
Gangsta Rap
Rhinoduction was released on October 10, 2025 by CJ Blast /24/7 Groover Entertainments as a part of the album Rhinoduction - Single
album cover
Release DateOctober 10, 2025
LabelCJ Blast /24/7 Groover Entertainments
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
CJ Blast
CJ Blast
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua koriko
Joshua koriko
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
CJ Blast
CJ Blast
Producer
Chrizzy Kriz
Chrizzy Kriz
Producer
Sam Sleeky
Sam Sleeky
Producer

Lyrics

Yea, i introduce myself
Yea I introduce
Right in my section
E dey be like school
Even if I'm blinded
I still know who be who
No quits, go slow my guy, but no yielding
With the gifts and the curse
I they bend them to my own will
Some go lie say dem truly know me
But deep down, na only God wey truly know me
Some go judge me before dem even get to know me
Them go say na we dey sin, but na them dey roll weed
Where me I won dey, if no be God
Yes I see the stares, but I introduce myself
Where me I won dey, if no be God
Yea, sometimes me I even ask myself
Where me I won dey, if no be God
No body's bigger than him
Where me I won dey, if no be God
Heeeee
Nobody's bigger than him
Heeeee
Ore won o de nu, won tu kpe é omugor
Heeeee
I see the stares, yes I see them
Heeeee
Jade tor, gbẹ ra tó, bi Àgbánréré
Ọ lẹ pẹ mi ọmọ ọdọ, ṣugbọń ẹmi ọ kẹrẹ
Lẹ wọń lẹrẹ, gbẹ wọń ṣårẹ
So many judgemental, omo no be today(yea)
Some go lie say dem truly know me
But deep down na God wey truly know me
Some go judge me before dem even get to know me
Them go say na we dey sin, but na them dey roll weed
Where me I won dey, if no be God
(Yes, I see the stares)
Where me I won dey, if no be God
Written by: Joshua koriko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...