album cover
collect
Afro-Beat
collect was released on October 10, 2025 by Vicoloni Entertainment as a part of the album far from home - EP
album cover
Release DateOctober 10, 2025
LabelVicoloni Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM187

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
M1LEZ
M1LEZ
Vocals
Gida Boy
Gida Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samad Oshoala
Samad Oshoala
Songwriter
Oluwanimilo Adebola Oniyire
Oluwanimilo Adebola Oniyire
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vicoloni Entertainment
Vicoloni Entertainment
Executive Producer
E-den
E-den
Mixing Engineer
Chxrlz
Chxrlz
Mastering Engineer

Lyrics

Order, order
Una go papa don enter, order
We go surely prosper
We going up me and my brothers
Rogue prince pelu Gida
We dey find the highest bidder
Me and my boys we born killers
Surround myself with only real ****
Warri no carry last
Stick to the plan
No looking back
We moving fast
When we stay strapped up
No dull
Who that girl in crop tops
No for
Get that **** wrapped up
Straight up
Be like you go like talk
Shut up
Who be you?
Who be you?
Who be you wey wan spoil my parole?
Manamu
Nah mumu go see opportunity kon dey zuzu
Hmm, hmm, hmm
Loaded ammunitions, I'm coming through (hmm, hmm)
It's fatality when I let them loose (hmm, hmm)
Halle, Halle, Halle, Hallelu
Anybody wey dey pose we go clear am
No fih stand toe to toe with person wey dey run am
Anywhere you dey, any fucking day, better run away
Anybody wey wan play with us
Them go
Collect (wonma)
Collect (wonma)
Collect (wonma gba)
Collect ah (wonma)
Collect
Collect
Collect
Collect ah
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect ah
Collect ah
Collect ah
Collect ah
Collect ah
If you see me balling no be Lu luck
Nah my hustle pelu baba God
Keep my money coming heavy surplus
E fi won le kan ma ro ejo elejo
No go hustle, dey scroll for TikTok
As you lay your bed so you'll lie on
No bad energies always vigorous
Hermes Diamonds on me feeling glorious
Bakayarou you tryna sleep on who?
Better take your time and don't be a fool
Pay money make I see my AB full
Ladies on my Dm craving cucumbs
Life is so unbalanced even agbero dey fuck rich man babe
You fih dey gist your about your BFF about your BF wey don dey knack her opueh
(Tey, tey)
Who be you?
Who be you?
Who be you wey wan spoil their parole?
Manamu
Nah mumu go see opportunity kon dey zuzu
Hmm, hmm, hmm
Loaded ammunitions, I'm coming through (hmm, hmm)
It's fatality when I let them loose (hmm, hmm)
Halle, Halle, Halle, Hallelu
Para, para, para
On gba lori emi twisted
I no wan dey have patience
Only thing I know is violence
Collect
Collect
Collect
Collect ah
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect ah
Collect
Collect
Collect
Collect ah
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect (them go)
Collect ah
Written by: Oluwanimilo Adebola Oniyire, Samad Oshoala
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...