album cover
Vibration
Afro-Beat
Vibration was released on October 3, 2025 by Only Kulture as a part of the album Let's Party Ep - Single
album cover
Release DateOctober 3, 2025
LabelOnly Kulture
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Only Kulture
Only Kulture
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Only Kulture
Only Kulture
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Only Kulture
Only Kulture
Co-Producer

Lyrics

Egungu
Only Kulture
She want to dance
She tell me baby you are in so so deep
100 kv no fit power your machine
You want dance make you dance egungu dance
Turn around make I face your consequence
She tell me baby you are in so so deep
100 kv no fit power your machine
You want dance make you dance egungu dance
Turn around make I face your consequence
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
Baby wey mature
Drag me go corridor
Everything she drink don burst
She wuna follow me vibe till dawn
Gone
Pull me over over
Wetin you dey find dey for under under
See my body no dey tire
After the club she dey off am
Offer
Looking Mary Jane ah
This your baca I no fit order for konga why?
Abi na ur bgana wey I smoke wey dey make me dey see you for my shopper
She dey scream am
Make I dey give am
My janglover
She dey scream am
She tell me baby you are in so so deep
100 kv no fit power your machine
You want dance make you dance egungu dance
Turn around make I face your consequence
She tell me baby you are in so so deep
100 kv no fit power your machine
You want dance make you dance egungu dance
Turn around make I face your consequence
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
I am high on your love
Shey you dey see all the vibration
She no wun go
High on your love
She no wun go
Oh Oh Oh
She no wun go
High on your love
Yeah yeah yeah
She no wun go
High on your love
She no wun go
Oh Oh Oh
She no wun go
High on your love
Yeah yeah yeah
Written by: Only Kulture
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...