album cover
Function
7
Afro-Beat
Function was released on October 3, 2025 by A Plus Musik as a part of the album Function - Single
album cover
Release DateOctober 3, 2025
LabelA Plus Musik
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tantum Ra
Tantum Ra
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ravis Mubiangata
Ravis Mubiangata
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Diasporaboys
Diasporaboys
Producer

Lyrics

As you they feel am so
You know say na sweet Melodie
You know say African Elephant don’t need introduction
Verse one: If I touch down for your city with my boys, then you go dey see the action (action)/
Pack up, pack up, don’t dull see your money slow motion (motion)/
I geti bank for my hand right now, wey I fit to make airborne (airborne)/
Throw bills, catch flights, lifestyle's stuck on repetition/
Let me know, just let me know/
Cause I no get time for your mini mo
We dey outside, no be on the low/
You no wan vibe, Just carry go, (carry waka, carry body)/
 
Pre hook: Na we dey magnificent, give them hundred percent/
Weekday sef we dey ball,
which day dem say we go fall/
We dey magnificent, give them hundred percent/
African elephant, if I no show, know you just dey dull/
 
Hook: Function, function/
Na me be the king of the function/
Function, function/
You no go fit drop for your junction/
Function, function/
Na me be the king of the function/
Function, function/
Dance till your leg no go function, function/
 
Verse two: the way booty e be shaking for club, all the bottles no be play play/
I get money no be just talk, and you know say no be showcase/
African elephant, she say I move like I make the whole world rotate/
African elephant, you'd go blind if you keep looking at my gold chains/
Baby girl e dey urgent, see the money wey just spend/
Fly you to my town yeah , put e money for your pocket/
You go shock yeah, when you see my involvements/
Yeah Doings full ground, no be for mouth, I get am/
We no dey cap, movement wey tap, come check am/
I solid solid/
I no need your advice no worry worry/
I dey live my life, dey yori yori/
And transactional, no be optional for me/
 
Pre hook: Na we dey magnificent, give them hundred percent/
Weekday sef we dey ball, which day dem say we go fall/
We dey magnificent, give them hundred percent/
African elephant, if I no show, know you just dey dull/
 
Hook: For the function, function/
Na me be the king of the function/
Function, function/
You no go fit drop for your junction/
Function, function/
Na me be the king of the function/
Function, function/
Dance till your leg no go function, function/
Written by: Ravis Mubiangata
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...