album cover
Abomination
180
Afro-Pop
Abomination was released on October 9, 2025 by The Inside Clan as a part of the album Mood, Abomination - Single
album cover
Release DateOctober 9, 2025
LabelThe Inside Clan
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Asomacy
Asomacy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Amoah John Godwin
Amoah John Godwin
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bethexy Beatz
Bethexy Beatz
Producer

Lyrics

Asomacy eh
A-Asomacy ehh
Yeah
These girls don show me too much
Wey I don see too much
So I say I dey go find some money
I know if I come dem go follow me
Cos omo a-toss mea aa
Ama m'asu aa
Because sey I no get nothing
Love without money be nothing
But eget one girl wey I thought
She never like that
Thought she one of a kind
She dey buy her own designer
And I thought she gon be mine
For all I know I just dey whine
Sometimes I thought she go pay ah
But wait, boy she tell me say
My money is our money
Her money is abomination
What she brings to the table
Her body is her occupation
I say follow me
She say she needs confirmation
I for show am something before
She say my money is our money
Her money is abomination
What she brings to the table
Her body is her occupation
I say follow me
She say she needs confirmation
I for show am something before eh aii
Youngins, let's know one thing
We for learn before no be while fighting (fighting)
Make sure you don't go thinking sɛ ɛyɛ falaa
You go come back singing sɛ;
"kyɛnkyɛn bi adi m'awu"
Ɛbɛ hye wo akuma mu
Ain't nothing you go fit do
Just cut your coat to your kalagu
So the thing be sey
If you see some babe we you like am (wey you like am)
You just for make sure sey
You get the weight you go fit to pack am
If not fa wo ntoma bra na yɛn hwe mbom
Yɛ mmrɛ bɛba ɛbɛte atom
Yaa Yaa agyai me ama Abena agyai me
Sika nti oo abɛn bɛ bom (paaaah)
But eget one girl wey I thought
She never like that (thought she never like)
Thought she one of a kind
She dey buy her own designer
And I thought she gon be mine
For all I know I just dey whine
Sometimes I thought she go pay
But wait, boy she tell me say
My money is our money
Her money is abomination
What she brings to the table
Her body is her occupation
I say follow me
She say she needs confirmation
I for show am something before
She say my money is our money
Her money is abomination
What she brings to the table
Her body is her occupation
I say follow me
She say she needs confirmation
I for show am something before eh aii
Written by: Amoah John Godwin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...