album cover
Lemonade
4
Music
Lemonade was released on October 1, 2025 by DOUBLEB RN as a part of the album Cuckoo - Single
album cover
Release DateOctober 1, 2025
LabelDOUBLEB RN
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

PERFORMING ARTISTS
plvy37
plvy37
Performer
Sedenu Rasheed Oshoma
Sedenu Rasheed Oshoma
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Sedenu Rasheed Oshoma
Sedenu Rasheed Oshoma
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
S PROMSON
S PROMSON
Producer

Lyrics

Hmmmm hmm
Your energy wey dey turn me
Turn me on all night, all day
Say na whynin
Gurl, Whynin whynin
After what we done in lining
Come make we yarn what you implying
E no go far, lori sofa or dining
Omo moti manya
Korin funmi Tatiana
Omoge na you be my Rihanna
Why me? Tell me Put that shit behind me
Turn a man homeless biti Llona
Why me? Why me? (Whyyy me ooo)
Ome shey na whynin or whynin
Na you been mad, me not replying
Now my calls you be declining
Yeah i knew you were a star
Love the way you shine when we chilling from the start
Came inna your life and you know me raised the bar
All of a sudden, how you drift o lo far
Omo tell me wetin pa
Shey na Whynin whynin
After what we done in lining
Come make we yarn what you implying
E no go far, lori sofa or dining
Hmmmm hmm
Your energy wey dey turn me
Turn me on all night all day
Say na whynin
Anta mutumina
All me got mofe put it in yah
Mountain top for my mutumina
What you mean nah?
Wetin you dey talk tell me what you mean now
Thought we were design ni
Oh perfect gridning
Arc her back oni get behind me
No be casting but me get behind thee
How she throw it fastly so me lose counting
Swear na whynin whynin
December na perfect timing
Come make we yarn what me implying
E no go far, lori sofa or dining
Girl you messing with a don
No dey call me idan
Ride for your matter but the journey want too long
Rent free in my head so i put it in a song
Girl you messing with a don, swear you messing with a don yeahh
Written by: Sedenu Rasheed Oshoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...