album cover
Gbona Side
Afro-Beat
Gbona Side was released on September 26, 2025 by 199x_flame Records as a part of the album Gbona Side - Single
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
Label199x_flame Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
199x_flame
199x_flame
Performer
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
Mastering Engineer

Lyrics

Ah, yeah yeah
E be like say I don lose control
Gbona inside, but outside cold
Ori mi ti gbona o
Omo, your smile dey heal, your silence dey kill
You dey give me fire, but still I chill
One day you dey soft, next day you dey steel
Tell me now, baby, wetin be the deal?
No dey ghost me like spirit
You get power, girl, I feel it
But the love wey you give, I no fit read it
E dey burn me low, I no dey believe it
Gbona inside, but you dey freeze me
Say you love me, but you still tease me
Omo, my heart dey bleed, e no easy
Baby, why you dey do me like this-y?
Gbona inside
But you dey act like say you no mind
Say you dey care, but you dey hide
Omo, this love na fire wey dey bite
Gbona inside
I dey boil but you still dey deny
If na lie, make you look my eye
Girl, I dey suffer, no go lie
I call, you no dey pick
I text, you dey online quick
Your love na magic, but I no be trick
I dey feel like say I be lunatic
I no go beg you to stay o
But make you talk am straight o
If you wan go, I no go hate o
But this pain, e dey vibrate o
Omo, you dey do me like say I no matter
Every small thing, you dey scatter
I no be fool, I no be beta
But my love na real, e no be data
Gbona inside
But you dey act like say you no mind
Say you dey care, but you dey hide
Omo, this love na fire wey dey bite
Gbona inside
I dey boil but you still dey deny
If na lie, make you look my eye
Girl, I dey suffer, no go lie
Ahh, gbona, gbona
Inside me, you light drama
No peace, na just wahala
But still, I dey call you "my mama"
Gbona inside, but you dey chill me
Your love dey sweet, but why e kill me?
Ah, no go break me finish
Baby, say something, no diminish
Written by: Junior Lionel NKOUMOU NKOUMOU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...