album cover
MENTA
Alternative
MENTA was released on October 24, 2025 by Mash Up Music Worldwide as a part of the album SKY - EP
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelMash Up Music Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
AirBoy
AirBoy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
AirBoy
AirBoy
Songwriter
Ayomide Odebunmi
Ayomide Odebunmi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bali
Bali
Producer

Lyrics

Badman don come again yh yh
Airboyrado ose o yh
Eye e ye yh yh yh
Yh yh yh
Mash up yo
Gbe tun tun de
Anywhere wey I enter me I’m always fresh and clean
Omo mi I no dey play
When the girls dem enter they won dey dey on lean
Mo ti gbe tun tun de
Anywhere wey I enter me I’m always fresh and clean
Omo mi o sere
Anytime When the girls dem enter dem dey on lean yh
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Pretoria, Johannesburg, sandton, captown
Omo na there my men dey
Make you no dey look uche face
Make you just dey dey
Make you just dey face your lane
Steady on the hustle and the grind
Waiting for the check
Waiting for the money and the pay
All my guys waiting for the day
Waiting for the day
Wey jah jah go bless my pay
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Won kere si number
Omo dem dey menta
Plenty money for the bank yh
Fast cars pulling up everyday yh
My guys no dey play for the game yh
We steady dey for the game yh
Plenty money for the bank yh
Fast cars pulling up everyday yh
My guys no dey play for the game yh
We steady dey for the game yh
Plenty money for the bank yh
Fast cars pulling up everyday yh
My guys no dey play for the game yh
We steady dey for the game yh
Plenty money for the bank yh
Fast cars pulling up everyday yh
My guys no dey play for the game yh
We steady dey for the game yh
Written by: AirBoy, Ayomide Odebunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...