album cover
REALITY CHECK
9
African
REALITY CHECK was released on October 21, 2025 by Kuyeh as a part of the album REALITY CHECK - Single
album cover
Release DateOctober 21, 2025
LabelKuyeh
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kuyeh
Kuyeh
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kuyeh
Kuyeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wiikedest
Wiikedest
Producer

Lyrics

Tell your friend make him tell all him friends make dem come hear my vibe
Many words on my mind I be saying it right
tuffing loud to the sky
I be steady on my grind every day and night
I don face many things i don lose my mind
Ahhhh
Padi padi
Arranging
Wayo wayo
Arranging
Dem theif money we continue
We still dey laugh We still dey smile
Awon temi, nothing do you
My country people we don dey vex
Where the monkey wey swallow money
Add am together call am for me aje
I’ll will get on my knees I go burn candle
If I remember you i go pray for you
Ore that is all i can do for you
If i love my neighbor i no fit die for you
Politically i dey know wassup
Brother killing brother for money
Some of dem by my gees i no worry
I don’t know where I’m going to
But Brace up my **** if you role with me
Listen to my words when they come from my mind
I only spit words and the truth no lie
Politician dey theif money
Barawo dey para for somebody
Barawo dey para for somebody
I’ll will get on my knees I go burn candle
If I remember you I go pray for you
Ore that is all I can do for you
If I love my neighbor I no fit die for you
Written by: Kuye Idris Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...