album cover
PRODIGY
155,490
Worldwide
PRODIGY was released on June 18, 2025 by Get A Stack Records The Orban Company as a part of the album MENACE TO SOCIETY ||
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:25 - 00:30
PRODIGY was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:25
01:00
01:25
01:35
01:40
01:45
00:00
01:55

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Background Vocals
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugochukwu James Agu
Ugochukwu James Agu
Mixing Engineer
Lucky Freeman
Lucky Freeman
Executive Producer
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Executive Producer
Darozi
Darozi
Producer

Lyrics

[Intro]
I be the prodigy
I be the prodigy
I be the prodigy
[Verse 1]
No make us get meeting
Cos we go run, scatter everything
Broken bottles, like ten pieces
E no dey photogenic
If you jonze na priority
That your face, dem go blemish it
Bad till eternity
Gbedu sick, I need medicine
As I dey find my way o
At the same time, I dey my lane
For the trenches na fire dey
Wey juju jam ogbanje o
No be by say you be omo aiye o
All of us go still kpai one day o
You go lie down below six feet
And your chapter e don finish
[Bridge]
If you don't know about me
Make you find out
I be the prodigy, no denial
Too many enemies for my far right
But till eternity, I'm on fire
[Verse 2]
I'm sick with da flow who's iller?
You're a vagabond
If you think otherwise
Double copy that
Black Mercedes, AMG seats
One Caucasian, two Lebanese
That one na least
I never miss my bench press
Tell them make dem create space
Coming with a great pace
Omo you go break waist
Feel am for your prostate
Hope you get the message
You gon' need a safe place
[Outro]
It's crazy how they think
After all this while, I'm gon' fall off
Really, I never take a break
Matter we dey perpetrate
You go fear the escapade
Doings e go escalate
Bullet e go penetrate
Make you no dey vibrate
Cos I get men wey go wele you
Them available
And the P no dey cost
Types and variables
Hmmm, I no dey joke
This one no be Sabinus
Written by: Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...