album cover
Don't Stop
1
Music
Don't Stop was released on November 7, 2025 by Azuri as a part of the album Area Skatta - EP
album cover
Release DateNovember 7, 2025
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Frankeyz
Frankeyz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Franklin Aigboje Adoga
Franklin Aigboje Adoga
Songwriter
King-David Adela Adeboye
King-David Adela Adeboye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KDream
KDream
Producer

Lyrics

Riddim sir
(Oh-oh-oh-oh)
Hmm, don't stop
Like the way you whine girl, don't stop!
See if you can take it further
Like a belly dancer
Under any weather
I'm the referee now, don't stop
Make nobody whine yuh, ki lo'n so?
She don craise for me
Run race for me
Undress for me
Dance disco dance for daddy
Proud of her
Anything wey she want, na to buy for her
Can't bother me, I'll hang with her
Lover and my friend, my mon ami
Like tsunami, water water
Me I never ever see dis kind matter
Hmm
People say she might be bad
But I'll fly with her to Abu Dhabi
Hey!
Wetin dey cause this your matter?
Person fit fall down
Wetin dey your back
I gast meet your father
Ah ah ah ah
Baby girl, baby girl
Hm hm
My battery is on charger
Prince Wadada
See don dada
3 for mama
I no want you to waka pass hmm
I just want you to come answer me
Hey, if it's a second
Hmm, hey, you killing with the violence oh no
(Oh-oh)
Written by: Franklin Aigboje Adoga, King-David Adela Adeboye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...