album cover
Crash
15
Afro-Pop
Crash was released on September 26, 2025 by Heatwave Records as a part of the album Crash - Single
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelHeatwave Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
spuffy
spuffy
Performer
Kelvin Ayodele
Kelvin Ayodele
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Ayodele
Kelvin Ayodele
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Kelvin Ayodele
Kelvin Ayodele
Co-Producer

Lyrics

Abegi no reason me
I just wan make this money
You no say this life no free
I need money o ah
Poverty stay far from me
This konij no wan leave
Even me sef no gree
I need money o
If i no bring come dem go laugh
If I kon bring come dem go sad
And when I make am dem go frown
Mama called me son tètè wale o
She sey e don tey ti mo sánlè o
I say very soon mo ma rale o
But the matter don crash
And the matter don bash
The matter don bash
And the matter don crash
No where to run to
The matter don crash
And The matter don bash
The matter don bash
The matter don crash
No where to run to
Ooooo
If I ask for help dem go vex
If I call two times dem go stress
They say na all man for himself
I know very soon jah go bless
And me sef go buy like 2 benz
And I go soon start to Dey flex
If i no bring come dem go laugh
If I kon bring come dem go sad
And when I make am dem go frown
Mama called me son tètè wale o
She said e don tey ti mo sanle o
I say very soon mo ma rale o
But the matter don crash
And the matter don bash
The matter don bash
And the matter don crash
No where to run to
And the matter don crash
And This matter don bash
The matter don bash
The matter don crash
No where to run to
Ooooooo
Oooooooo(But the matter don crash
And the matter don bash
The matter don bash
The matter don crash
No where to run to
And the matter don crash
And This matter don bash
And the matter don bash
The matter don crash
No where to turn to
Oooo
Written by: Kelvin Ayodele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...