album cover
Pressure
11
Afrobeats
Pressure was released on December 20, 2023 by Yhung Micky as a part of the album Pressure - Single
album cover
Release DateDecember 20, 2023
LabelYhung Micky
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yhung Micky
Yhung Micky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abolade Michael Abayomi
Abolade Michael Abayomi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Crownballer
Crownballer
Producer

Lyrics

Oooh Yhung Micky yeh
Right now on the beat o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the depression
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
So many things wey dey bother man
See my neck lace and my brother man
So many times dem dey whine Idan
Me Inno foo me I dey on God
I say no go pressure me
My brother no go tension me
Cos I go spend money
When the money drop make you spend on me
Palazzo my life dey sweet like gelato
For getto
All the bad days make you forget o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the depression
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
Nah only jaaa be dey cover me
When I dey broke call on almighty
Oriburuku moni ka ma ri
I still dey ball lai gba salary
Se you dey when I dey drink garri
When sapa dey Se you dey call me gee
Normally I dey vibe gan
Se you know say me Imma vibe boi
Mo ma je loto mo ma je ID.me
Toba Se hun lo ko ma jami
Se o ni 2k to le yami
My **** no dey whine me jowo o
Mo ma je loto mo ma je ID.me
Toba Se hun lo ko ma jami
Se o ni 2k to le yami
My **** no dey whine me jowo o
Written by: Abolade Michael Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...