album cover
Jiggys
3
Afro-Beat
Jiggys was released on October 31, 2025 by B Nation Music Worldwide LTD as a part of the album Under Project
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelB Nation Music Worldwide LTD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Damion Nelly
Damion Nelly
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Newman Esharenana
Newman Esharenana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bizboy Blu
Bizboy Blu
Producer

Lyrics

Shoutout to Pere Richies
Snr Petoski
Dee Don, I see you
God bless Una Richly
My guy Patrick
Lucky flowkey
Lawrence Spidy
Clever Larry
To those way believe me
Love and support me
Una blessings no go seize
Just the geng Ksix
Bros Classiq
Uche Gboche
Only one last casket
He dey buy reach the last casket
Jiggys dem
Nobody is perfect
If I wrong you make you no vex
Put your shoes on make we go flex
Jiggys dem
Nobody is perfect
If I wrong you make you no vex
Put your shoes on make we go flex
2021 I see B-Nation
I draw inspiration
Always in same direction
We Dey keep good communication
Father figure my mentor
Shout out to Dy Nation
My roommate Bullion Dion
Kalifa Slime Thug
Fela black I see ya
Efosa euro
Sorry I mean dollars
Base 10 my guy
Real **** my brothers
When I get for Ghana
Jiggys dem
Nobody is perfect
If I wrong you make you no vex
Put your shoes on make we go flex
Jiggys dem
Nobody is perfect
If I wrong you make you no vex
Put your shoes on make we go flex
Written by: Newman Esharenana
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...