album cover
self
Alternative
self was released on October 27, 2025 by we are in soup as a part of the album LIMITLESS
album cover
Release DateOctober 27, 2025
Labelwe are in soup
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM157

Credits

PERFORMING ARTISTS
808vic
808vic
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victory Obot
Victory Obot
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
808vic
808vic
Producer

Lyrics

Slow the tempo
I no wan go
Slow the tempo
I no wan go
I no wan go
I wanna be myself
Can I be myself huh
I wanna be myself
Can I be myself huh
No matter where you're from
No matter who you love (Oh yeah)
No matter wetin sup
Dem no fit tell you no, no, no, no, no
You wanna be yourself
You can be yourself huh
You wanna be yourself
You can be yourself huh
Huh huh
Don't you know that you're different
I can tell you're limitless
Dem wan box you, no gree them
This one life you get, live it
This one life, e get reason
Shey you get? (Huh)
Shey you dig?
Shey you get? (Huh)
Shey you dig?
Black girl, you can be who you are
Black boy, you can be who you are
See for here, you no get to conform
See for here, no need to front
Who no like am, just comot
I dey talk am from my heart
You been from special from the start
Oya run it back
Slow the tempo
I no wan go
Slow the tempo
I no wan go
I no wan go
I wanna be myself
Can I be myself huh
I wanna be myself
Can I be myself huh
Oya all my people
He, she, they/them
Show dem pepper (Show dem, show dem)
You are limitless huh
Dem no fit tell you no
You want to be yourself
You can be yourself huh (Tell dem, tell dem)
You want to be yourself
You can be yourself huh
Huh huh
You can do what you want now
Dem go see when you walk round
I- I dey your back if you fall down
We pass and go, we dey ball out
Dem no fit collect the ball now
It's 10 on my back for real o
Dem no fit to bench me uh
Limitless, you know the motto (Tell dem)
Limitless, today, tomorrow (Ah)
Limitless no need to borrow
No fit do us ojoro
Jangilova epo moto
I remember, I was so low
Now V-i-c like iroko
All in good time
Slow the tempo
I no wan go
Slow the tempo
I no wan go
I no wan go
I wanna be myself
Can I be myself huh
I wanna be myself
Can I be myself huh
No matter where you're from (E no matter)
No matter who you love (Oh yeah)
No matter wetin sup
Dem no fit tell you no, no, no, no, no
You wanna be yourself
You can be yourself huh
You wanna be yourself
You can be yourself huh
Oh oh oh
Oh oh oh
You want to be yourself
You can be yourself huh
You want to be yourself
You can be yourself huh
Stephen, Joshua, Annabel
Know say me I love you well
No let person kill your shine
No let person stop you, no way
No way
Written by: Victory Obot
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...