album cover
Saara
7
Afro-Beat
Saara was released on January 25, 2023 by Eruzy muzik as a part of the album Saara - Single
album cover
Release DateJanuary 25, 2023
LabelEruzy muzik
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eruzy
Eruzy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gabriel Eru Ochim
Gabriel Eru Ochim
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kindwiz
Kindwiz
Producer
El-Joe
El-Joe
Producer

Lyrics

Girl e be you I Dey knock your door kpo kpo kpo
And anytime wey I knock make you open up
No be say you go come lock up
As you can see I done fall in love
Say make I yan you my mind
Take you home make you my wife
Na you Dey coolu my mind
Girl your beauty so devine
I no go mind to pay you salary
Only your pictures Dey my gallery
Na only you I want Dey Colombi
Girl you too smart and you too sabi
Saara saara oh
Baby take all my heart and take all my love for free
Saara saara oh
Anything you want I swear I go buy for two
Saara saara oh
Can't you see I'm in love with you
Saara saara oh
Any day anytime baby girl I fit die for you
So many things I fit do for you oh
Girl if you point I kill for you
I done fall yakata for you
Any body wey try I swear I go fight for you
I no mind if I die for you oh
I go cause kasala for you
Make I tell you straight I gat my eyes on you
No matter Dey weather girl I go Dey for you
Say make I yan you my mind
Take you home make you my wife
Na you Dey coolu my mind
Girl your beauty so devine
I no go mind to pay you salary
Only your pictures Dey my gallery
Na only you I want Dey Colombi
Girl you too smart and you too sabi
Saara saara oh
Baby take all my heart and take all my love for free
Saara saara oh
Anything you want I swear I go buy for two
Saara saara oh
Can't you see I'm in love with you
Saara saara oh
Any day anytime baby girl I fit die for you
Written by: Gabriel Eru Ochim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...