album cover
Energy
album cover
Energy was released on November 5, 2025 by RainLabs as a part of the album Fisherman - EP
ReleasedNovember 5, 2025
LabelRainLabs
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Intro]
Energy o energy
Energy o energy
[Verse 1]
Girl I don't wanna be your enemy
You see na only you when my eyes dey see
Anything wey you want baby
Only you affi give me energy in the world
[PreChorus]
From now from now o
I know
Till eternity I know
You go dey with me for sure
Oo na
From now from now o
I know
Till eternity I know
You go dey with me for sure
Oo na
[Chorus]
You give me ene
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy o
[Verse 2]
You know sey me I be south south boy
I no dey play with my woman
You turning me into superman
Anywhere you go I go find you
If I get you by my side we go go far go far
Girl na only you dey my radar
Can we stay together
[PreChorus]
From now from now o
I know
Till eternity I know
You go dey with me for sure
Oo na
From now from now o
I know
Till eternity I know
You go dey with me for sure
Oo na
[Chorus]
You give me ene
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Energy o energy
Written by: Emmanuel Kainga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...