album cover
Chance Me (Extended)
35
Afro-Beat
Chance Me (Extended) was released on February 28, 2025 by RAWW3ST INC/B.O.Y as a part of the album Chance Me ((Extended)) - Single
album cover
Release DateFebruary 28, 2025
LabelRAWW3ST INC/B.O.Y
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sheezzy Raww
Sheezzy Raww
Performer
Kish
Kish
Chorus
COMPOSITION & LYRICS
Oluwaseyi Emmanuel Adeniyi
Oluwaseyi Emmanuel Adeniyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatsbyjoel
Beatsbyjoel
Producer
Damilfice
Damilfice
Mixing Engineer, Mastering Engineer, Recording Engineer

Lyrics

(It's Joel on the beat)
Wetin I do you, wey make you chance me?
I no jisoro but I jasi
Before the time go, all your fantasies (sis)
No go dey slowmo, make we fulfill
Yeah yeah, Come on come on
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Come on come on
Many days don pass but you no turn up turn up
Oh no
Hol' up hol' up
You got the key to the city, you won the match (hmm hmm)
As I Dey so, moti mu werey yo (let's groove)
See the ding dong dey dance skelewu (that's true)
Your the one I go do, I'm the one you go do (hmm hmm)
Say make we stop to Dey drag, oh my girl let's truce
I'm chosen
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Let's go downtown Kalawa jazmee (oh jazmee, Oh jazmee)
Wetin I do you, wey you dey chance me (wey you dey chance me, chance me)
I no jisoro but I jasi (but I jasi, jasi)
No go Dey do slowmo, make we fulfill (yeah yeah)
Mio gbo nkan nkan mó oh wonti ge'ti mi lò
And your friends Enroute, kama basè wa lò
Becoming family, tell me is that not dope?
Shey you want the frame?, ama ya photo
Yeah yeah, Come on come on
It ain't ova
Callie Ma, we fight like jaba (jaba)
Now we unite, standing one, oh mighty maya (maya)
Oh we stayin faithful my holy father
Pray for the light shining upon us
Come on come on
Turn up turn up
Written by: Oluwaseyi Emmanuel Adeniyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...