album cover
Alone (feat. Jaylight)
2
Afro-Beat
Alone (feat. Jaylight) was released on October 10, 2025 by Xpensive as a part of the album Alone (feat. Jaylight) - Single
album cover
Release DateOctober 10, 2025
LabelXpensive
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Xpensive
Xpensive
Vocals
Anu Davids
Anu Davids
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Anu Davids
Anu Davids
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Karspal Beats
Karspal Beats
Producer

Lyrics

Jay light ooo
Xpensive
Lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo lo
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
When I no get money I just Dey at home
When my mate Dey ball me I just Dey alone
Too many shenking wey make me Dey on my own
If I get money now Dey get para come my zone
Walahi this kind life money is needed
To ba ti lowo
Igbayen lo ma ri awon to wicked
To ba dm Lori WhatsApp wetin be there business
Jara mi padi eh your attention is not needed
Mo fe fine
Ki emi gan le shine
Pull up in a rolls Royce ke Emi gan le fine
If mama fine wetin I Dey fine
Make I chop life Dey live my life
Money eeee
Money eeeee
Money eeee
Owo oooo
Owo ooo eh eh
Money money coming
Money money yapa ah
E je ka party
E je ka fa la ah
No time for dulling
No time for gara ah
Ate lOwo la ba la
Ah oh me ni Oko ooo
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Aza man aza man aza man credit mi
Aza man aza man aza man locate mi
Xpensive locate mi
Written by: Anu Davids
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...