album cover
My Ex
25
Afro-Beat
My Ex was released on October 19, 2025 by Stonenernite record as a part of the album My Ex - Single
album cover
Release DateOctober 19, 2025
LabelStonenernite record
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
VEEKI
VEEKI
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ochienya Chukwubueze Wealth
Ochienya Chukwubueze Wealth
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Desbeat
Desbeat
Producer

Lyrics

Stone
You are a legend you know
Issa another
Gbedu again
Gbedu again
I be don give up on love
But you come make me dey fall
Now my heart don start to crawl
Like pikin wey new dey walk
I be don stop to dey love oo
But you come make me dey crush oo
With your beauty and your butt oo
Now I don turn to robot oo
Men are scum I know
Men are scum but I'm one of those
That could give your heart a home
And give your crown a throne girl
Men are scum I know
Men are scum but I'm one of those
That could give your heart a home
And give your crown a throne girl
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
E pain me for my ex them
But I thank God you replace them
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
E pain me for my ex them
But I thank God you replace them
One two buckle my shoe
Three four I'll knock on your door
Five six carry your bag
Seven eight we're on a trip to Dubai
Nine ten I'm into you
Mummy can't you see that's into you
Baby let me love you tory toru
Tory toru to to to
Manyewu
Baby make I sample you
Omahlicha I dey gbadu you
I no go like to miss handle you
Manyewu
Baby make I sample you
Nwayoma I dey gbadu you
Asampete I must marry you
Girl eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
E pain me for my ex them
But I thank God you replace them
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
E pain me for my ex them
But I thank God you replace them
Eyha
Hmm eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Hmm eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Hmm eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Eyha
Written by: Ochienya Chukwubueze Wealth
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...