album cover
Bibs
32
Music
Bibs was released on November 22, 2025 by MR RIFFS as a part of the album Bibs - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2025
LabelMR RIFFS
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
MR RIFFS
MR RIFFS
Bass
COMPOSITION & LYRICS
MR RIFFS
MR RIFFS
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MR RIFFS
MR RIFFS
Producer

Lyrics

E no get wetin you wan tell me about my shima
See the fine flower wey I carry from Mambila
Olisa Ebube na you do this one
As I don see my baby oh ma ima
I don see shege for the street I no go lie
Dem say na God design man to look like Him
But Olisa Ebube na you be this one
And she look just like Daddy oh ma ima
How can a woman be this fine
Take me to Jesus too
I want to look like Him
Act like Him
Oh baby make you cut soap for me
I want to look this beautiful too
Melanin pop melanin pop melanin pop
Girl your face show and your shoe shine
For the picture
Olisa Ebube na you be this one
I no want another baby but this one
You see I have tried my best to stay away from love
But then the more I try the more I want to be with you
I was made for you
I do I do oh I already do
E no get wetin you wan tell me about my shima
See the fine flower wey I carry from Mambila
Olisa Ebube na you do this one
As I don see my baby oh ma ima
I don see shege for the street I no go lie
Dem say na God design man to look like Him
But Olisa Ebube na you be this one
Cause she look just like Daddy oh ma ima
Written by: MR RIFFS
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...