album cover

Calculate

12,275Afro-Beat2026
album cover
Calculate was released on April 10, 2026 by Monstarrboi as a part of the album DTMF (Don't Touch My Focus) - EP
ReleasedApril 10, 2026
LabelMonstarrboi
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ye Ye Ye
Ah Ah Ah
Ye ye yeaaa
Ah ah ah ahhhh
Everybody Dey shine their eyes
Life na traffic light
Death na road officer
He stand for the side
Some dey wait make he green
But hold up e dey for their life
Some dey go,some dey come
While some stagnant
Ehen
One man fall another man rise
Everybody go use your mistake calculate
I don see people fall
I don see people rise
Too wise I don dey over calculate
Cunning man die
Cunning man bury am
Everybody wise till they make their own mistake
I just sit down I dey look at life
Everybody wise till they make their own mistake
Nobody nobody nobody
Get the compass to life
I say nobody nobody nobody
Don fit figure out life
Dem dey claim say them sabi
Dem sabi but nobody sabi life
Uh-hum uh-hum uh-hum
So, I tell them say
Wetin you tell them
You see this thing they call life ehn
Nobody fit really understand am
Some think say them wise
Some nor too wise like that
But at the end of the day we learn
One man fall
Another man rise
Everybody go use your mistake calculate
I don see people fall
I don see people rise
Too wise I don dey over calculate
Cunning man die
Cunning man bury am
Everybody wise till they make their own mistake
I just sit down I dey look at life
Everybody wise till they make their own mistake
One man fall
Another man rise
Everybody go use your mistake calculate
I don see people fall
I don see people rise
Too wise I don dey over calculate
Cunning man die
Cunning man bury am
Everybody wise till they make their own mistake
I just sit down I dey look at life
Everybody wise till they make their own mistake
Nobody nobody nobody
Get the compass to life
I say nobody nobody nobody
Don fit figure out life
Dem dey claim say them sabi
Dem sabi but nobody sabi life
Uh-hum uh-hum uh-hum
Written by: Dennis Atsiangbe

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...