album cover
Dance with the Devil
14
World
Dance with the Devil was released on January 1, 2024 by REBIRTH Music as a part of the album Dance with the Devil - Single
album cover
Release DateJanuary 1, 2024
LabelREBIRTH Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nxtmiller
Nxtmiller
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kufre Miller
Kufre Miller
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Newman
Newman
Producer

Lyrics

[Intro]
Ki mo ki mo ki mo ki mo
Ki mo ki mo ki mo ki mo
swa ya ya ya
Ki mo ki mo ki mo ki mo
[Verse 1]
Small pikin wey never start to dey waka oh
No dey select him shoe size
And eyes wey don cry River Nile and River Niger
No suppose fear the Atlantic
[PreChorus]
Cause if you never see
You no fit talk wetin my eyes don see
Pardon me
I been fuck for church when I dey 15
Father please
Forgive me for my sins wey I don commit
So at least
I no wan leave this life with more grudges
[Chorus]
I know I danced with the devil, danced with the devil
E dey shaky like Whisky rusty my windscreen
She dey damage my instinct I cannot resist it
As I dey dance with the devil, dance with the devil
[Bridge]
Ki mo ki mo ki mo, ki mo ki mo
Swa ya ya ya ya yeh
Ki mo ki mo ki mo, ki mo ki mo
Ki mo ki mo ki mo, ki mo ki mo
Swa ya ya ya ya yeh
Ki mo ki mo ki mo, ki mo ki mo
[Verse 2]
I don’t wanna
I don’t wanna hold you down cos I rememeber oh
All of your dirty lies I no go defend am
So I declare on this your life
Unless you burn
I no go put my hand for the fire
Wicked one
He memories don catch the fire
Titanium, tight am, tight am
I no go leave my life on fire for you
[PreChorus]
Cause if you never see
You no fit talk wetin my eyes don see
Pardon me
I been fuck for church when I dey 15
Father please
Forgive me for my sins wey I don commit
So at least
I no wan leave this life with more grudges
[Chorus]
I know I danced with the devil, danced with the devil
E dey shaky like Whisky rusty my windscreen
She dey damage my instinct I cannot resist it
As I dey dance with the devil, dance with the devil
Written by: Kufre Miller
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...