album cover

Far Away

17,276Afro-Beat2025
album cover
Far Away was released on October 9, 2025 by Precious Fire as a part of the album Far Away - Single
ReleasedOctober 9, 2025
LabelPrecious Fire
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Solo 1
Wetin I don do to deserve this Your love o
Things dey My mind but I nor fit e talk o
Na You Be the ONE I dey look up to always GOD
Na Your Grace and love dey take Me far o
Chorus
Far Away
I don pass Dem for this realm o o o
Far Away
No body fit bring Me down o o o
Solo 2
I nor dey Sabi talk Cho Cho Cho o
I dey run My race on GOD
Always on focus
Holy Spirit dey give Me strength all the time o
Na His Grace and love dey take Me far o
Chorus
Far Away
I don pass Dem for this realm o o o
Far Away
No body fit bring Me down o o o
Written by: Precious Fire

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...