album cover
Finished Man
372
Music
Finished Man was released on October 24, 2025 by TheBridge Digital as a part of the album Finished Man - Single
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelTheBridge Digital
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Slimice
Slimice
Performer
COMPOSITION & LYRICS
idoko paul chukwuebuka
idoko paul chukwuebuka
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ajagu charles
Ajagu charles
Producer

Lyrics

Something must kill a man
Na your loving fit to killy me
Oh baby na your loving fit to killy me
Many times i Fantasize
This your waistline
Dey enter my eyes
Omalicha na your loving fit to Killy me
Cos i be finished man for love
I dey for your door
I no dey comot
(I no get another option baby oh)
Cos i be finished man for love
I dey for your door
I no dey waka
(I no get another option baby oh)
Somebody call my baby x4
Wetin you want i go do
I no mind if them call me mumu
Collect my kidney
Chop my money
All my aza empty for you
This your kukere waka oh
E dey make me dey nono
This your beauty dey charm me
You be like mami water
Cos i be finished man for love
I dey for your door
I no dey comot
(I no get another option baby oh)
Cos i be finished man for love
I dey for your door
I no dey waka
(I no get another option baby oh)
Somebody call my baby x4
Written by: idoko paul chukwuebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...