album cover
Frank Ocean
album cover
Frank Ocean was released on October 19, 2025 by 2206270 Records DK2 as a part of the album Frank Ocean - Single
ReleasedOctober 19, 2025
Label2206270 Records DK2
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oga maths teacher
Simultaneous equations no fit solve life problems joor
Bimo shey so four+four di 44
Woni ogun aye ni nkan ti money can solve
So I roll my worries and smoke away
Then I call my dealer for another strain
My mind on a loose no fit concentrate
Voices in my head solo makinde
Oni kin ma nisho
Never give up go on some
So now I dey flow like the ocean
The way I dey sing frank ocean
My emotions
Oni kin ma nisho
Never give up go on some
So now I dey flow like the ocean
The way I dey sing frank ocean
My emotions
Mofe korin gborin lo
Tori Oro n gbemi lokan joor
Rhythm and the melodies no go stop
Shey kin le gazo
Mofe korin gborin lo
Tori Oro n gbemi lokan joor
Rhythm and the melodies no go stop
Shey kin le gazo
See no be only me come
I get brothers
So many peeps wey we gather dey thesame shoe
Hear my story once oma kigbe Jesu
Once upon a time we was in Alapere ketu
Baye shen yi lawa shen yi lo
Kori bamishe kese fami lo
Shelter na you be my pavilion oh
Soldier marching unto salvation
Mofe korin gborin lo
Tori Oro n gbemi lokan joor
Rhythm and the melodies no go stop
Shey kin le gazo
Mofe korin gborin lo
Tori Oro n gbemi lokan joor
Rhythm and the melodies no go stop
Shey kin le gazo
Written by: AYODEJI WILLIAMS OGUNLEYE

Loading...