album cover
Do As I Do
137
Afro-Beat
Do As I Do was released on October 31, 2025 by Novvo as a part of the album Do As I Do - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelNovvo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Novvo
Novvo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oguntoye Babatomiwa David
Oguntoye Babatomiwa David
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Funwon
Funwon
Producer

Lyrics

(Funwon)
Hmm hmmm
I don’t need no liquor,
When I’m high off you,
I love you,
Tell me shey you love me too
No go reason go far,
Other girls get nothing over you,
Wherever you dey,
Na there I wan dey,
Bosi gbangba,
Osinana,
Girl impress me, no do yanga,
You Dey high me ah, motigbana
Moti elevate oh, hippi yaya
Nakupenda, bend am like Beckham
Brenda, bere mole ko bosi center,
Monumental
Do as I do,
No do as I say
Cause Casami' dey my body,
Ale yi ma le
Wetin you do
Wey dey make to dey lose my cool
Why you gonn’ do like that Obianuju
(Repeat 2x)
No go let me shiwawu,
Emi ti mi o gbadun
Hello, how are you?
Iwo ni ma baku
Your body affi to make man craze,
Make a man praise the lord,
Won ti g’eti mi lo, I can’t get enough
So ma gbemi lo oh
Bo si gbangba,
Osinana,
Girl impress me, no do yanga,
You Dey high me ah, motigbana
Moti elevate oh, hippi yaya
Nakupenda, bend am likey Beckham
Brenda, bere mole ko bo si center,
Monumental
Do as I do,
No do as I say
Cause Casami dey my body,
Ale yi ma le
Wetin you do
Wey dey make to dey lose my cool
Why you gonn’ do like that Obianuju
(Repeat 2x)
(Obianuju)
(Na you I choose)
(Sonic)
Written by: Oguntoye Babatomiwa David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...