album cover
Ego Dima
59
Music
Ego Dima was released on October 24, 2025 by Wave Godd Ent as a part of the album Hustle - Single
album cover
Release DateOctober 24, 2025
LabelWave Godd Ent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Milli Morefire
Milli Morefire
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Victor Onyekachi
Victor Onyekachi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wav-E
Wav-E
Producer

Lyrics

I no fit stop
I no fit stop to Dey make the money
Wetin Dey neck na 10 million
Omalicha don Dey find me
Find me I Dey find the money
You no get money Comot body joor
Why you Dey talk krito krito
Wetin Dey sup kilon so kilon so
If no be money Dey capri sun
Ego
Egodinma eh
Egodinma eh
Egodinma turno
Ego
Egodinma eh
Egodinma eh
Egodinma turno
I Dey loaded
I Dey loaded
Oil Dey my head
Na by God grace
I Dey live this day
I Dey loaded
I Dey loaded
Oil Dey my head
Na by God grace
I Dey live this day
I no fit stop
I no fit stop to Dey make the money
Wetin Dey neck na 10 million
Omalicha don Dey find me
Find me I Dey find the money
You no get money Comot body joor
Why you Dey talk krito krito
Wetin Dey sup kilon so kilon so
If no be money Dey capri sun
Thought you my Agnes
Give you my happiness
Fall in my gardens
Happen by accident
Thought you be my realest
Put in my confidence
Girl nah
Girl wan do me nah corny
Girl wan wongoro wongoro me
She know say me i Dey bonbolo ni
Face my front i Dey chase the money
I Dey loaded
I Dey loaded
Oil Dey my head
Na by God grace
I Dey live this day
I Dey loaded
I Dey loaded
Oil Dey my head
Na by God grace
I Dey live this day
Ego
Egodinma eh
Egodinma eh
Egodinma turno
Ego
Egodinma eh
Egodinma eh
Egodinma turno
Written by: Victor Onyekachi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...