album cover
JOHN CENA
223
Music
JOHN CENA was released on February 20, 2025 by Young G Mozes as a part of the album JOHN CENA - Single
album cover
Release DateFebruary 20, 2025
LabelYoung G Mozes
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

PERFORMING ARTISTS
Young G Mozes
Young G Mozes
Performer
Lil Fheji
Lil Fheji
Performer
Godday Moses
Godday Moses
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Godday Moses
Godday Moses
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Young GM Beatz
Young GM Beatz
Producer

Lyrics

Hmmm
Yeah yeah get the money yeah
Yeah yeah get the money
Yeah yeah dem go get the money
PRODUU!!!
When I step inna the place
All the guys wey dey look my face
Demma run them gbase, Cause I no be uche
So make them know say I know come this game come play
And if them step on my toe I go give them yakata
Make them know them place and I go show them crase
Make them get the O.T say I know they fuck up my space
See na oluwa dey give me grace
And I'm still grinding everyday
Omo you know fit understand my pain
Cause nobody they feel my pain
Yeah bad boy killin' it, fuck boys, befinin me'
I no go gree make them change my reasoning
Cause I'm not limited, fight to the finishing
And you know say me I get e strong head o
Bigger, tall figure
H.I.M you know I'm that ****
I'm a cold killa, tough ****
You no fit see me I be John Cena yeah
Bigger, tall figure
H.I.M you know I'm that ****
I'm a cold killa, tough ****
You no fit see me I be John Cena yeah
You no fit, you no fit see me I be, I be
You no fit, you no fit see me I be, I be
Rockstar
See the motherfuckers, say they no dey fear face
Them say them no dey fear face, dem go fear my crase
Imma burn you like Holy Ghost fire
I go quench you like Holy Ghost fire
I no wan tire
I done go gather my street empire (empire)
Man no fit tire (tire)
If you no like me make you go retire
Hug transformer
I no get your time
You know say baba God day for my side
I don pass matter wei pass uniform mata
I no fit fear you I get my power
Bigger, tall figure
H.I.M you know I'm that ****
I'm a cold killa, tough ****
You no fit see me I be John Cena yeah
Bigger, tall figure
H.I.M you know I'm that ****
I'm a cold killa, tough ****
You no fit see me I be John Cena yeah
You no fit, you no fit see me I be, I be
You no fit, you no fit see me I be, I be
Young G Mozes on the play
Written by: Godday Moses
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...