album cover

Something Must Sup

21Afro-Beat2025
album cover
Something Must Sup was released on December 5, 2025 by Bronze City Music as a part of the album Pablo
AlbumPablo
ReleasedDecember 5, 2025
LabelBronze City Music
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Me nuh really got do this
But me pity up how you confuse it
Men dey calm nor mean e come foolish
Confidential men not clueless
See, so much money the DA thinking we trafficking
Just because me and my **** putting on designer Jeans
Hating on a youth for nor reason like i\'m cannabis
Tryna get some money legally, and be proud it
I don\'t wanna see my **** cuffed in overalls
That\'s why me i pray, mercy of the Lord cover us
Coz the way them look a ****, them go corner us
Make i nor go kpai for the matter, i no be Lazarus
Just the other day wey them loose guard me
Lay thier hands on me till i look like thief
Now they tell that we friends, you must think i’m cheap
See, i promise i don\'t move like this
Abeg
I\'m just a Product of Society
Nobody\'s better its just vanity
Survival of the Fittest, I\'m a Casualty
The only real enemy is poverty
Omo Something Must Sup o
E must sup,
E must sup o,
E must sup
Omo Something Must Sup o
E must sup,
E must sup o,
E must sup
Me nuh really got do this
Say my heart be steady, beating like a bass drum
Rum pun pum pum pum, I ’m feeling like Anubis
And i come from the south side i no dy look face
Try me i go cut chain and na u go pick race,
I go run dem down if them ah push up upon my lane
I change like chameleon, brave like a lion
And life is a big dilemma
Contagious criminal, darker than Kruger man
Something must to kill a man, no be watin dem dey tell smoker
Cos abobi head full no lie
The steady shout and useless gunshots
Oppression in the city
Manchi put a brother man down, end his existence
Fortune Realest, rest in peace my prefect
Tribute to my brother man, a better world he lives in
I\'m just a Product of Society
Nobody\'s better its just vanity
Survival of the Fittest, I\'m a Casualty
The only real enemy is poverty
Omo Something Must Sup o
E must sup,
E must sup o,
E must sup
Omo Something Must Sup o
E must sup,
E must sup o,
E must sup
Omo Something Must Sup o
E must sup
Oluwa nor miss, e dey come correct
Who nor know, e dey sup for here abeg
Written by: Oyibo Oghenefejiro Omesiri, Wisdom Edosuyi

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...