album cover
Found My Path
2
Afro-Beat
Found My Path was released on October 17, 2025 by 2025 Q Records Music Concepts as a part of the album H.B.D Q
album cover
AlbumH.B.D Q
Release DateOctober 17, 2025
Label2025 Q Records Music Concepts
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Stephen Uchechosen Umeh
Stephen Uchechosen Umeh
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Stephen Uchechosen Umeh
Stephen Uchechosen Umeh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dahbillz
Dahbillz
Producer

Lyrics

Hmmmmmmmm
Holan
Silver Q baby
O na na na na
(Hills Sounds)
Hmmmmmmm, hmmmmmm, hmmmmmm
Started this music thing in 2021
Little did I know it was my calling (calling)
Year 2013 left Lasgidi to KD, this na story of my life (of my life)
Kept pushing, I dey Tunde Ednut page, comment section everyday hoping to be seen (seen)
Boy need a promotion so bad, na why I carry my hustle for my head
Four years, life of an upcoming is hard
You gats to stay glued to your grind
Music is my truth, I gat the voice, need my sound to be heard
But no money to run am oh
I'm all about my hustle, I no fit give up
Maka ebe nsị bịara ụzọ, telaka, ụzọ telaka ah, ah
Kedụ ihe m ga-korụ my mother if I no later make am?
Hmmmm, hmmm, hmm
I found my purpose, Lord help me make I no fall
Hmmmm, hmmm, hmm
You know the struggle is real, brothers being frenemies in the industry (industry)
I've been on the road and this feels so long, I no fit relent
Dreamt of a day with Big Wiz and Burna
Na them dey ginger my kokoro
Thanks to my bro wey dey steady rep and play my sound
Na them dey help me rise and shine
Emzy Kesh, my son from Adams
Biggy and Dora, I've got you all 4L till I tap out
Na them dey pay my studio session when I dey on a low (when I dey on a low oh)
They wanna see the boy blow
I bring music to the soul
My words are deeper than you know
I've got the flows and melody, oh no, oh no
Omo, I too sabi
They can't take my shine, they can't match my energy
To God be the glory, I've found my purpose and destiny (destiny)
Kedụ ihe m ga-korụ my mother if I no later make am?
Hmmmm, hmmm, hmm
I found my purpose, Lord help me make I no fall
Hmmmm, hmmm, hmm
You know the struggle is real, brothers being frenemies in the industry (industry)
I've been on the road and this feels so long, I no fit relent
Silver Q, you be big name
One day your sound will be heard
E go travel far, e go reach abroad
This is ordained by God (this is ordained by God)
To those wey dey share and dance to my gbedu
My gbedu, my gbedu
Thank you
Dàálụnụ
Na gode
Ẹ ṣé
Written by: Stephen Uchechosen Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...