album cover
Grinding
5
Afro-Beat
Grinding was released on October 17, 2025 by AfroArewa as a part of the album Grinding - Single
album cover
Release DateOctober 17, 2025
LabelAfroArewa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
ALHAJI BAMX
ALHAJI BAMX
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adam Abama Abubakar
Adam Abama Abubakar
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Supernatural
Supernatural
Producer
Funkman
Funkman
Co-Producer

Lyrics

In the morning grinding
Afternoon grinding
In the night grinding
In my sleep grinding
Wake up still grinding ahh
For this money we dey hustle now
Where we dey go sef?
Now you don make dey money
Buy everything you like
What next?
Kudi baya Isa dan Adam
Omo make I go hustle ( chikonkon)
Neman Abinci ( chikonkon)
I dey fear oo (chikonkon)
Fear for wetin? (chikonkon)
Fear for sapa (chikonkon)
Everyday thinking.
Some people kill
Some thief
Some people risk it all
Just to eat
Some people don kolo for the streets
Dey don wankolo for the streets
Some people fight
Some people die.
Some risk it all just to eat
Some people don kolo for the streets
Dey don wanko for the streets.
Duk wani wahala
Duk wani karya
Duk wani cuta
In Mun mutu
Bar'a bine mu Dako
Sisi ba
In Mun mutu
Bar'a bine mu Dako
Sisi ba
Salum Alum
Omo make I go hustle ( chikonkon)
Neman Abinci ( chikonkon)
I dey fear oo (chikonkon)
Fear for wetin? (chikonkon)
Fear for sapa (chikonkon)
Everyday thinking.
Written by: Adam Abama Abubakar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...