album cover
Gbona
album cover
Gbona was released on October 24, 2025 by TRIGGA CiDAR Distro as a part of the album Gbona - Single
October 24, 2025
LabelTRIGGA CiDAR Distro
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Orimi gbona eh
Like say the sun from the heaven
Dey shadow on my head
Oun gbana eh
When i realise sayyy
Only me go carry my cross
I add am tyre
Make i no tire eh
Wan carry fire full my tarmac
Girl From maitama full my gallery
Omoge i wan sign
Mofe debe one time
You know me am not shy
Come to me i no brag
Omoge i wan sign
Mofe debe one time
You know me am not shy
Come to me i no brag
Orimi gbona eh
Like say the sun from the heaven
Dey shadow on my head
Oun gbana eh
When i realise sayyy
Only me go carry my cross
I add am tyre
Make i no tire eh
Orimi gbona eh
Like say the sun from the heaven
Dey shadow on my head
Oun gbana eh
When i realise sayyy
Only me go carry my cross
I add am tyre
Make i no tire eh
People wey no like me
No getty Lambo
Why i go con dey worry?
And if them get
Na their palava
Me i no feel sorry
Sabi pikin Omo toh Normal
Normal level as e dey hot
Tule bobo make you stand ontop
Run am street omo shofree
Omoge i wan sign
Mofe debe one time
You know me am not shy
Come to me i no brag
Omoge i wan sign
Mofe debe one time
You know me am not shy
Come to me i no brag
Orimi gbona eh
Like say the sun from the heaven
Dey shadow on my head
Oun gbana ehh
When i realise sayyy
Only me go carry my cross
I add am tyre
Make i no tire eh
Orimi gbona eh
Like say the sun from the heaven
Dey shadow on my head
Oun gbana eh
When i realise sayyy
Only me go carry my cross
I add am tyre
Make i no tire eh
Written by: TRIGGA

Loading...