album cover
BadManRose
17
Afro-Pop
BadManRose was released on November 11, 2025 by Blaqrose as a part of the album 3 OF LIFE
album cover
Release DateNovember 11, 2025
LabelBlaqrose
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BlaqRose
BlaqRose
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Ayooluwa Idowu
David Ayooluwa Idowu
Composer
Peter Ochaje Attah
Peter Ochaje Attah
Songwriter
Agomtor Alexander Aondoyimase
Agomtor Alexander Aondoyimase
Songwriter
Casedepro
Casedepro
Arranger
PRODUCTION & ENGINEERING
ID CASANDRA
ID CASANDRA
Producer

Lyrics

Ahhhhhh
Ayahyahyah
Let me take you back to the beginning
If I tell you wetin sup you go pity me (pity me)
Hold on grab your popcorn or chop your popcorn
But make sure you are listening
Chopper city where I dey for North Bank (North Bank)
SRS Junction we dey constant (constant)
My mama go dey say make I no go across
But still I been dey cross
Now I dey constant (k)
E don tey (yee)
Where I don dey (yeah)
Many many things wey don sup for my life oh
Audibility
You gats to lick TomTom otherwise you go loose guard oh
Badman rose
Badman rose
Take a pose for that picture
Badman rose
Badman rose
Very soon them go ask wetin be the mixture
Badman rose
Badman rose
Take a pose for that picture
Badman rose
Badman rose
Very soon them go ask wetin be the mixture
I'm a fighter
Where my lighter
Shine the light
Even inna the night time
I'm a fighter
Where my lighter
Shine the light
Even inna the night time
Twenty-twenty-four
E bin dey like say I won fall
But as I find God omo I find clarity
Evil been dey tell me many many many things
Calm down life is sweet
Life is bitter
Unshakable mountain call me Peter
Upon the rock say my rose go grow
Tell me one place where my name never go go go
Ahhh ahhhh ahhhhh ahhhhhhh
Ready boy them dey here
Badman rose
Badman rose
Take a pose for that picture
Badman rose
Badman rose
Very soon them go ask wetin be the mixture
Badman rose
Badman rose
Take a pose for that picture
Badman rose
Badman rose
Very soon them go ask wetin be the mixture
I'm a fighter
Where my lighter
Shine the light
Even inna the night time
I'm a fighter
Where my lighter
Shine the light
Even inna the night time
Who the go there?
SRS Lafia Junction
North Bank Market
Come make we dey go?
Sister you dey go?
Come make we dey go bros
Written by: Agomtor Alexander Aondoyimase, David Ayooluwa Idowu, Peter Ochaje Attah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...