album cover
As How?
195
Afro-Beat
As How? was released on October 30, 2025 by Songdis Ltd as a part of the album As How? - Single
album cover
Release DateOctober 30, 2025
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Switorla
Switorla
Vocals
Ogo
Ogo
Vocals
Zeeksounds
Zeeksounds
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Idowu Olaoluwa
Idowu Olaoluwa
Songwriter
Ogooluwa Aremo
Ogooluwa Aremo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zeeksounds
Zeeksounds
Producer

Lyrics

Ha as how
Ride or die
Won fa ja
Loose my mind
I be running for us
Tryna just make it up
Turn deaf hears to rumors
Baby just ruin it all
No be only you be the lover
No be only you wey Dey knack am
Na be only wey shag am
No be only chop am
No be you only me the lover
No be only me wey Dey knack am
Na be only me wey Dey shag am
No be only me wey Dey chop am
Ha as how
Ride or die
Won fa ja
Loose my mind
Oh what a feeling
Your girl sabi flirt
Make I just Dey do step brother
And you be mr sule
She tell me kunle no sabi play
Sule be handling all the billing
She say she want one more round
So I sharply go sample it
Tell me Wetin dey sup
Girl have you given up?
Given up on our love
Come make I tell you something ehh
Baby I’ve had enough
Coma sa tu le mon
Given up on our love
Give me one make i puff
No be you only me the lover
No be only me wey Dey knack am
Na be only me wey Dey shag am
No be only me wey Dey chop am
Ha as how
Ride or die
Won fa ja
Loose my mind
Written by: Ogooluwa Aremo, Olaoluwa Idowu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...