album cover
Amazing Grace
album cover
Amazing Grace was released on October 25, 2025 by SYNO MUSIC as a part of the album Amazing Grace - Single
October 25, 2025
LabelSYNO MUSIC
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

You see this life man no fit be god
I no fit lie I done see the hand of god
Nah me be that person
Everybody try to avoid
Now
Every morning my blessing is sure
Make una see amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
They no like me before
Cus I no get the funds
They be no dey pick my calls
Now they want to return the calls
Onye chimere eze ya goribe
Osukosu nwamkpi ya sugbube
Asim egbe bere ugo berekwa
Nke si ibeya ebela nkukwa
You see this life man no fit be god
I no fit lie I done see the hand of god
Nah me be that person
Everybody try to avoid
Now
Every morning my blessing is sure
Make una see amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
Amazing grace
Poor man pikin grace done found me
And it's moving all over me
Goodness and mercy dey follow me oo
So I am making more money
For safety anges dey for me
My mama too dey pray for me
Amazing grace oo
Oo ooo ooo
Written by: Ngozi Nnaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...