album cover
Imagine
4
Music
Imagine was released on November 6, 2025 by Pizzule Rhap Music as a part of the album Revived EP - EP
album cover
Release DateNovember 6, 2025
LabelPizzule Rhap Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pizzule Rhap
Pizzule Rhap
Performer
Kabis
Kabis
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Pizzule Rhap
Pizzule Rhap
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kabis
Kabis
Producer

Lyrics

Eye wey see 99 no fit fear 100
Mo focus, abati self fit tell
I’m different from whoever you’ve seen
This is kabis, this is my bag of dream
So I kick off and I start up
Pass ewe make I light up
Make I Dey on some billion reasoning
Too much talk nah verbal reasoning
Bring advice when you get me deals
Sho sho sho no fit sort my bills
Woman matter gat to wait for queue
Credit alert sweet pass pu**y
Imagine, make I sleep for Paris je ni London
Ti n ba je , make I check my aza see million dolls
Imagine, make stupendous money be my p
Rich life go too fit me Casablanca Abi Santorini
It’ been long I’ve been praying nothing set and nothing don sup
E be like say my life don reach bustop
Who fall go rise shey you sabi times wey me don fall
My inner system don die even konji don stop
Different life different pattern(pattern )haba (haba)
For their crew I be chairman
Kan imagine pe boom moti hammer
I no be Zlatan but mo ma Jomon
Chase money as you chase your dream
Life so hard but kon shey film
Bi ti odumodu if you like gym
Yes I’m back now bro this is my Regime
Kan imagine pe moti blow
Bi ti adenuga pe moti glo
Tho Gods time is the best
But deep down ninu mi oun jo pe mo slow
Imagine, make I sleep for Paris je ni London
Ti n ba je , make I check my aza see million dolls
Imagine, make stupendous money be my p
Rich life go too fit me Casablanca Abi Santorini
Written by: Pizzule Rhap
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...