album cover
Facts
album cover
Facts was released on March 28, 2024 by Jay Focus as a part of the album Focus - EP
March 28, 2024
LabelJay Focus
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Jay focus rap sword
(Ah)
Problem
I’ve been through many things that I can’t pray for my enemies
I’ve eaten some things from devil that I can’t take from my frenemies
Life was peaceful before 18
But mi o kinsun di 4:18
Family is not only by blood
Na you go choose who you love
But if you no choose well you go fall and if you fall nobody go dey for you till you crawl to the top
Everyboss started as a worker
Awon omo mi ni Sango won je bonker
The sea is calm doesn't mean the sharks are dead
Ra Hennessy ko de order Martel
If you no believe in grace better find soap
Loba baba koye kako
Awon omo oro mi won jijo poco
Lapi toye kofi bomb lofin wo mojo
I’m sick upstairs moti ronu pa
Wonti ge etimilo mi o gbo pa
By this time last year I think say na me dey hot pass
Gbe Cana ye ko puff pass
Kawa soro lori my past
Moti hustle pa moti bomb pa
No be time for story but e dey pain me
Normally i no guide but you no fit whine me
If you no chop you no fit belleful
No be only food dey make person belle ful
None of my struggle you dey see
I Dey gbadun no mean say e easy for me
E con be like say person dey bomb clients wey dey don die
Koni da kin shogun gba Benz kinwa pada run mad
Sometimes e dey do me like say make I do vn for client
But Wetin be my gain if e deliver and the client no reply
Surely I go conquers since I came and I saw
Enibalomo,enimo kowaso
Oya moti korin ewa gbo
Eshe Amin adura gbogbo problem yi loma solve
People raised on love will do anything 4 you
People raised on survival will do anything 2 you
I’m not gonna lie I’m in the mood to disappear for a while
All I’ve been thinking is just to get the pa
Cuz ati kekere ni moti ja
Be there for others but never leave your self behind
If I dey press all the money wey you dey ask me
Wetin go remain for my hand
Me self no like my self as I no get money
Omo to ba kowo dele loma sa
So try make money
No panic no panic okay iwo ma bomb
Ti life ba hit e wa tata onile cum
As omo okurin ti o ba ti make e
Gbo gbo excuse e koni le work
Shishe ki life kole plum
Oga no go kill your self ,we plenty wey we never make ham
Ikan toba je ti kesari oya take am
**** make sure pe lowo anyways
Koma ba toro lowo enemies
Na who dey hot be everybody padi
Sometimes your real **** fit be your enemy
Just dey do you thing Dey go na God Dey bless man
No tresspass Never fight for first man
Father forgive me cuz I will keep sinning
Oluwa do sth before sth do me
I fit Don Pass Where You Think Say I Never Reach Make You No Know
You fit sabi sing make you no blow
Eni toma fi tie koba mi ,Kama shey pade rara ni year yi
Eni ton reti kin shubu kobami mu kuro ni Ile yi
Written by: Oluwadare Zaccheaus Olamide

Loading...