album cover
Chazin
Music
Chazin was released on October 29, 2025 by Flowboihamal as a part of the album Lifestyle - EP
album cover
Release DateOctober 29, 2025
LabelFlowboihamal
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Flowboihamal
Flowboihamal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adebambo Dikko
Adebambo Dikko
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
LordIce
LordIce
Producer

Lyrics

Chulo
Malo gamble malo sunle
And if you fumble continue the race
Yes am humble but mio kere
Agbara muscle ko Lon fin rale
Give me bread i go geti butter
Pull up for the venue in my balenciaga
As i get ginger make i flow you proper
Gbowo bi terry wire me i no go suffer
(Chorus)
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Hailing spraying
Jaiye lo buh still am PrAYING
Engaging involve me
Money matter den am COMING
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Verse 2
Lately i dey speak from my mind hey
I go come if you call say money dey
Roll up and i burn trees for the pain
Wetin dem talk na kilotunimoshe
Papas grill with sativa for the day
Create time for friends and family
Even tho na coty we go find the way
Run jozi Monday to satiday
Na the conformity With my Ability
Make them con believe Say na my destiny
Roll dice double six Mehn i keep winning
For my family ill do anything
Na the conformity With my Ability
Make them con believe Say na my destiny
Roll dice double six Mehn i keep winning
For my family ill do anything
(Chorus)
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Hailing spraying
Jaiye lo buh still am PrAYING
Engaging involve me
Money matter den am COMING
Chazin ChAZIN
Money long buh still am ChAZIN
Written by: Adebambo Dikko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...