album cover
Juju
4
Music
Juju was released on November 21, 2025 by Dvpper Digital as a part of the album BTA (Before The Album) - EP
album cover
Release DateNovember 21, 2025
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burning Richies
Burning Richies
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bryan Hopeson
Bryan Hopeson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Burning Richies
Burning Richies
Producer
Konka
Konka
Producer

Lyrics

If I no love money make I know
Nobody go Dey for you
When you broke
Know say you no get much time
Hope you know
Reason why I throw my dice
Roll my boat
Why we're still alive I don't know
Why the young Dey die
I don't know
Grateful for life and my soul
Cause people don die wey I know
Tell them make them know know
Know know
Burning no Dey lose lose
So no Dey mumu
Tell them make them know
Burning no Dey lose
No be juju say na mama pray o
If I show you love
Nobody go hear
I no Dey brag and I no Dey pretend
No no no no no no
Elelelelele
Na money dey ginger me oo
Wey dey ginger me o
No no no no no no
Elelelelele
Na money dey ginger me oo
Wey dey ginger me o
So many birds but my eagle go fly
I know say people dem go reason one kind
I Dey give you advice
No believe everybody dey lie
Get conscience but not excess
Dey fear oven then you never
Won bake bread
Cuz satan don repent
Show me heaven me I don see hell
Tell them make them know know
Know know
Burning no Dey lose lose
So no Dey mumu
Tell them make them know
Burning no Dey lose
No be juju say na mama pray o
If I show you love
Nobody go hear
I no Dey brag and I no Dey pretend
Written by: Bryan Hopeson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...