album cover
Bicycle
47
Hip-Hop/Rap
Bicycle was released on November 7, 2025 by ECHO CREEK LTD as a part of the album MOTION SICKNESS
album cover
Release DateNovember 7, 2025
LabelECHO CREEK LTD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM76

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Teejaytalksick
Teejaytalksick
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Mtamakara Te-erebe
Joshua Mtamakara Te-erebe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TUBASE
TUBASE
Executive Producer

Lyrics

This time, dem go hear my name
Lowkey, you fit call me introvert
Six years wey I dey my lane
And I was stuck in my same old ways
With same old babes, too scared for the change
Slept on me, but I no complain
Too many injuries man sustain
Every victory come from pain
Press play, you go hear lingo
Top boy thing and e no simple
I don dey run this P since way back
PSG & Ronaldinho
I bin dey lose last time
But I come back, now I dey lead dem 5-0
Don overtake dem, give dem distance
Still dey pedal my bicycle
Don overtake dem, give dem distance
Still dey pedal my bicycle
Don overtake dem, give dem distance
Still dey pedal my bicycle
It's not enough
Tried to get the Beamer — 50 bands is not enough
Tried to get a crib — 50 bands is not enough
Need a bigger figure — 50 bands is not enough
Not enough, not enough, not enough
I praise the Lord, I'm getting stacks
This P was all needed
I drop a tear while looking back
They had me on my knees
My big money, big Rick Rozay
Safe to whisper "biggest"
I keep it clean, 1hunnid
Just like Pep, 2018
What's the odds? Check the scores
Run the paper, no remorse
One backy and 3.5
I dey for Efab, I dey muzz
My trips dey write the verse
My phone go dey for "Don't Disturb"
When I find out, I dey para
50 bands, it's not enough
It's easy
Girls dem love me like Chris Breezy
And they know that I'm top of the game
So why una sleep? I was gone for a minute
Dem no fit doubt am — say dem need me
Who else dey cook this thing like me?
I go dey trap am till like 50
Dem no dey do this thing like me
Shenkes be like "Fifty!"
Dem no fit leave me, dem wan become bestie
I no bin lose faith for stoppage
Say I must get my percentage
Real talk — I bin chop my percentage
Real talk — for the streets, all dem savage
Wait, wait, wait, wait, wait
Abeg na, abeg na
Press play, you go hear lingo
Stop, stop, stop, stop
Written by: Joshua Mtamakara Te-erebe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...