album cover
My Head
8
Afro-Beat
My Head was released on September 20, 2025 by Explocion Recordz as a part of the album My Head - Single
album cover
Release DateSeptember 20, 2025
LabelExplocion Recordz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tremi Dih
Tremi Dih
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Marvelous Chibueze Ogbonnaya
Marvelous Chibueze Ogbonnaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaytee Vibez
Jaytee Vibez
Producer

Lyrics

E dey be like say I dull, when you're around me
Don't know how I even fell, e just be like film
Girly make you no dey fear, cause your all I need
Together we go pair, forget jealousy
Cuz girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Oh my girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Say girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Eh girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do idk
Girl I say your all I need
Ain't nobody wey fit be like this
You are fine plus romantic
Gat all the qualities I've never seen
E dey be like say I dull, when you're around me
Don't know how I even fell, e just be like film
Cuz girl you dey my, girl you dey my head O (AH AH)
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Oh my girl you dey my, girl you dey my head O (AH AH)
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Say girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do I don't know
Oh girl you dey my, girl you dey my head O
Wetin you do me, wetin you do Idk
E dey be like say I dull, when you're around me
Don't know how I even fell, e just be like film
Umm umm, mmm um, yeah
Tremi Dih
Written by: Marvelous Chibueze Ogbonnaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...